web counter
DOWNLOAD MP3: Crayon – Ngozi Ft. Ayra Starr | MadNaija Crayon – Ngozi Ft. Ayra Starr | MadNaija

Music

Crayon – Ngozi Ft. Ayra Starr

 
Crayon – Ngozi Ft. Ayra Starr

Crayon Ft. Ayra Starr Ngozi Mp3 Download

Download Ngozi by Crayon Ft. Ayra Starr Available on this platform free audio play mp3 download, share to your loved ones that you wish to vibe this Music titled Ngozi with you.

Have you been looking for the best platform to Download your latest Naija music?

You are in the right place at Madnaija.ng. We also have other categories like Latest Entertainment Music Videos, Foreign Music, Lyrics, and many more...

Stream and Download MP3:Crayon Ft. Ayra StarrNgozi 

 

DOWNLOAD MP3

Lyrics
 
Cray way!
You gimme light bi ti solarCan feel your love taking overOn a good day I be lonerSee what you make me discover ah
Girly you don change my persona ahnThe revelation is in orderAll the pressure I been under
Why I call you NgoziGod don bless me, NgoziNo deserve this kind lovingThe loving wey you show mePrivate lounging in ParisWith expensive room serviceNo one make me do like thisGirl I gat you no worries
E dey do me, wa-wa, ohScatter my internalCraving your nsala ohNo killi me Kitana ohJeka lo biza wa ohHypertension idi nla-nlaReferee no disallowNo killi me Kitana oh
E dey do me, wa-wa-wa, ohScatter my internalCraving your nsala ohNo killi me Kitana ohJeka lo biza wa ohHypertension idi nla-nlaReferee no disallowNo killi me Kitana oh
I know you’re waiting, I’ll run hastily to youIn my panamera, hola, hola, hoI’m levitating, I feel ecstasy when youWhisper nakupenda
Wetin you put for this your jollof? (Watin?)You’ve gat my heart and my soul on lockAnd I wanna go crazy with youThrough the night till the sun come up
Let’s do it all, do it all for love‘Cause moti fun e ni kokoroI never wanna lose this, to you I belongThis must be love
E dey do me, wa-wa, ohScatter my internalCraving your nsala ohNo killi me Kitana ohJeka lo biza wa ohHypertension idi nla-nlaReferee no disallowNo killi me Kitana oh
E dey do me, wa-wa-wa, ohScatter my internalCraving your nsala ohNo killi me Kitana ohJeka lo biza wa ohHypertension idi nla-nlaReferee no disallowNo killi me Kitana oh
Everything you do me, I likeMy best friend, the love of my lifeI no fit dey withoutAbi you want make bad belle off my light?The future I want to hold on toGirly no fear, I dey for youI go run the matter for me and youMake I be the reason you believe in true love
Why I call you NgoziGod don bless me, NgoziNo deserve this kind lovingThe loving wey you show mePrivate lounging in ParisWith expensive room serviceNo one make me do like thisGirl, I gat you, no worriesNo worries, girl
E dey do me, wa-wa, ohScatter my internalCraving your nsala ohNo killi me Kitana ohJeka lo biza wa oHypertension idi nla-nlaReferee no disallowNo killi me Kitana oh
ALSO DOWNLOAD  Portable – My Way

About the author

OluClick

Leave a Comment